- 歌詞
- アルバムリスト
OG Ron C
-
Somebody
Yeah ehh ehh OG yeah yeah yeah yeah Back then when i been start Them telling me the journey is very far I looked up to them i said no wahala i no fit dey here Free me i gats survive So i took out my pen to write I no wan end up for 9-5 Me i wan end up for big stage den them screaming because the wan c ma face So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble When the gimme water baba change am to wine and make everything fine When them gimme trouble baba give them double, baba give them trouble i say Somebody. Somebody Somebody Somebody Somebody Somebody Wetin life go give you no get rival Everything you need it dey for bible Dem no born me with silver spoon But me self like to party That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati Mama said this life na passage if you take am to your advantage Say before you know know know you no need the packaging Back then when i been start Them telling me the journey is very far I looked up to them i said no wahala I no fit dey here free me i gats survive So i took out my pen to write I no wan end up for 9-5 Me i wan end up for big stage And them be screaming because them wan see my face So when them gimme me water Baba change am to wine, and make everything fine When them gimme wahala, baba give them double, baba give them trouble Somebody もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com Somebody Somebody Somebody Somebody Somebody If you want to make a move My brother man be holy You gats to move smart You gats to jeje You gats to give God the glory Back then when i been start them telling me the journey is very far I looked up to them i said no wahala i no fit dey here free me i gats survive So i took out my pen to write I no wan end up for 9-5 Me i wan end up for big stage And them be screaming because the wan see my face When the gimme water Baba change am to wine And make everything fine When them gimme wahala Baba give them double, baba give them trouble Somebody yeah yeah Somebody Somebody Somebody Somebody Somebody High... Issa wavebuoy thing yea O, G yeah yeah yeah yeah Ricky lo se beat ohh Somebody Somebody Somebody High... (end)
-
|